Oritse Femi oo (Musical taliban number 1)
Every night and day I just dey give a lot of thanks and praises to Almighty Jah (Oya now)
Nigba ti awon ota fe pa ori mi ni bi o gbe mi ga o
Emi ti ba won jiya kin to debi (Je kun mo)
Edakun eba mi gbe igba ope
This na the time to dance no be time to dey vex
This kind of music you go chop the dance slow and steady
Anything wey I be today (Je kun mo)
All the goodness and mercy wey Jehova dey give to me
Iji buruku ati ojo erefo to ti ro tele
Te ba lo si iwa wu ema ni ri wa mo o
Te ba ri ibi ti mo tin demo ti gbogbo aye pe jo
Destiny is in the hand of Jehovah
My destiny is in the hand of Jehovah yeye
Destiny is in the hand of Jehovah
My destiny is in the hand of Jehovah yeye
Me I no get that time to worry
You know it's all about the money
And my phone dey ring o (One love)
Otunba cash money I see you
This kind of music you go just dey dance am slow and steady
All the goodness and mercy wey Jehova dey give to me
Iji buruku ati ojo erefo to ti ro tele
Te ba lo si iwa wu ema ni ri wa mo o
Te ba ri ibi ti mo tin demo
Oluwa mi oba to to bi arere o
Ma se je ki aye fi ese te awon omo re mole o
Jehovah Jireh (Jehovah Jireh)
Awi ma yehun ale wi lese o (Awi ma yehun ale wi lese o)
Emi dupe tori wipe o toju mi (Emi dupe tori wipe o toju mi)