One mind and one conscience
You know na so e go be ha ha
You just dey dance kerewa kerewa
I wan learn how to do am to do am
Dakun ju bebe yen ko le le le
It's time to boogy doh (Nanana nananana)
You don't need to force it
They just have to love it
She go love am o (This is the musician taliban)
She no go like to lose am to another woman
This your backside you must shake am o (It's Davido)
And your front side I must to look am o
Baby baby you confuse me o
In the club everybody dey get down low (Get down low o)
I want to get to know you
Baby take it slow (Take it slow o)
Baby girl let's go my home
I want to make you my own
You just dey dance kerewa (Nobody yeah)
Na only you dey my head (Nobody)
Your friends dem dey dance galala (Somebody)
It's time to boogy doh (Nanana nananana)
You don't need to force it
They just have to love it
She no go like to lose am to another woman
Men dem are balling everyday
The girls dem are rocking everyway
Elegushi popping some Champagnes (Gbez)
That's why demma mad upon we oh
Sha ma juru juru juru dada
Abeg abeg collect my money for me
I no wan hear say shere kam bia
You know say na money you go fit finish all the whole nonsense
Wey dey for this ground like this now
WRITERS
John Barry, Don Black, Victor Molina, Christian Ward, Robert Watson
PUBLISHERS
Lyrics © TuneCore Inc., Red Brick Music Publishing, IPRS, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music, BRET D. LEWIS DBA SMOKING WORD RECORDS, Songtrust Ave, Warner Chappell Music, Inc.