LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lomono (freestyle)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
TMC
The hustle is real my nigga
Steeze come we drop
Influencer dey we drop
What's popping
Popping come sef we drop
Oloun
TMC to the world
We no dey play
We are here to stay
Oloun sehh
Listen to the vibe

JB jho
Jag bant lomono
Jag bant lomono
Jag bant lomono
Jag bant lomono

Bad boy bants
Omo see as I Dey spazz Omo see as I Dey spazz
Any kele wey I catch
Omo see as I go press am see as I go match
Bring backy make I spark
In the night I Dey shine
Any shima wey go whine
Omo make e no go kpai
Omo see you Dey fly
Sey bants no too fly

Oshh lomono
Oshhh lomono
Oshh lomono
Oshh lomono

Anytime ti ba ge
Mo ma wake up
Bake up
Lay up
No time for shake up
Audra lo ba
Ko lay goan
One feet at a time
Omo mo ma sha gan
Oshh lomono
Omo logo shining lomono
Gama gama lomono
Ace meter lomono

Goodbadboy lomono
Goodbadboy lomono
Goodbadboy lomono
Goodbadboy lomono

Omo ti'n ba mu ni mo ma kpansh
Omo to ba kpe loma last
Let's leave the past in the past
Matter yeh long o le cast
Jack daniel's pelu ice
We don't need to know the price
Yi bakky pelu ice
Casamigos de ma nice

Jag bant lomono
Eshh lomono
Goodbadboy lomono
Tmc lomono
Jag bant lomono
Oshh lomono
Goodbadboy lomono
Tmc lomono

WRITERS

Pelumi Adebayo, Ibukunoluwa Osho, Aiyeola Olaoluwa

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist