LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

BULLDOZER

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Big booty don dey shake inside my house since yesterday
Osho baby maybe you fit remember me from yesterday
Anyway I dey do my thing I just dey follow who know road
Osalobua dey do him thing and now my slippers turn to gold
Dance make I dance
Move make I move
Make nobody disturb me when I'm buzy feeling the groove
And no bastard go fit to come here come tell me say make I move
V8 engine inside caterpillar I've got nothing to prove

Bulldozer Bulldozer
make no bad energy come here if e come I bulldoze am
Bulldozer Bulldozer
No bad energy fit come here if e come I bulldoze am

Hmm hmmm

BULLDOZER BULLDOZER
No bad energy fit come here if e come I bulldoze am

Bulldozer Bulldozer
make no bad energy come here if e come I bulldoze am
Bulldozer Bulldozer
No bad energy fit come here if e come I bulldoze am

WRITERS

Daniel Daniel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language