Say your body hotti likey pepper
Ogbono feli feli, but I don’t care
Hypnotize me with your body
Say your body high me like claro
Oh girl, you gat me screaming,
See, I’m lovin’ lovin’ lovin’ lovin’ you
Girl, you dey high me like claro
See, I’m lovin’ lovin’ lovin’ lovin’ you
Baby, ina ato mu ka shuga
Make you dancey the makossa
Girl, you know you dey make me dey dance
I dey dance,I dey dance lika awillo lonkomba
Make you dancey the makossa o
Girl,you know you dey make me dey move
(I dey move , I dey move) like Amokachi o
See, I’m lovin’ lovin’ lovin’ lovin’ you
Girl, you dey high me like claro
See, I’m lovin’ lovin’ lovin’ lovin’ you
Baby, ina ato mu ka shuga
(Abru kuttu,bru kuttu ma)
Mama brokututtu ma yan ga la lo ooo
Say your body high me like claro
Ayra Starr Te mi, but I no dey rush
Oh girl, you gat me screaming,
See, I’m lovin’ lovin’ lovin’ lovin’ you
Girl, you dey high me like claro
See, I’m lovin’ lovin’ lovin’ lovin’ you
Baby, ina ato mu ka shuga