Only you my baby, so-so gi obi mo
Come luku my baby, she's looking so demure
Because, you're the best o
Baby, everywhere dey pop o
And I go shoot on sight o
If anybody touch o, my eminado
See no body finee pass my baby
My baby,My baby, my baby o
See no body finee pass my baby
My baby, my baby,my baby o
E sweeti pass pami, nwa mbu na obi my baby
My baby,My baby,my baby o
Achalugo tewalame egwu na you dey hot o
My baby,my baby, my baby, my baby o
My love for you,e go Dey with you forever
Me and you we go genesis together
I swear to God they no go fit put us
See no body finee pass my baby
My baby,My baby, my baby o
See no body finee pass my baby
My baby, my baby my baby o
E sweeti pass pami, nwa mbu na obi my baby
My baby,My baby,my baby o
Achalugo tewalame egwu na you dey hot o my baby,my baby, my baby, my baby o