LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

KELE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh

All of my friends them dey laugh at me
Them no believe I fit fall like this
Waka waka don comot for street
Oh woo
This love burst my oblongata
You drip something wey pass water
If you leave everything go scatter
Want to feel this vibe forever
Oh ohoo

Kele kele ooh kele kele ohh kele
Rock my blues there is nothing
can do
Kele ooh kele kele ooh kele
Rock my blues there is nothing I can do

Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh

Give me a beep girl I go answer
You give me love other girls na shege banza
Na who dey? Ehn? I be your bouncer
I dedicate this one to you Is a banger
You too shine I need a sunglass
Fine wine in a tall glass
Let me take care of you relax!
Baby relax!

Kele kele ooh kele kele ohh kele
Rock my blues there is nothing I can do
Kele ooh kele kele ooh kele
Rock my blues there is nothing I can do

Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh
Waka waka don fall in love aya ehh.

WRITERS

Ikpade Bright

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use