Reaching out to your hands (Otega gan gan)
It's so far away (Listen)
I for stop but e don too late
I just wanna be fortunate
So when am gone I be a big name
So DJ's got something to replay
Bi eni for si ori country ninje
I know say I go reach there
And I no care if e go too tey
And that time billing go dey
But billing lo pa afun ni mawobe
Tin bah lon se give away oshi
Gat to be reach for my sake
Hurt my lungs fill my greens
Coz me I no wan go insane
Nah mad people full naija
Gonna keep it cool like that
Nah this country one pikin go dey and he go get 2 papa
To be lo sun fa Lala won ma towo bo brain e
Emi o kin sun rara komolo towo wo brain mi
Mi o ni ko ma gbe olosho o
Ko de sanctions egbe dada ko watch korope
Put my heart in a cage (Put my heart in a cage for you)
Reaching out to your hands (I'm reaching out to your hands)
It's so far away (Listen)
Many things happen this year
He tried to find love but it doesnt really matter to me
No be say I no get conscience
But have got to feed iya Tega
Gonna save some for my brothers
Good songs don't really matter
Try to get known everyday
Try to work hard for my dreams
I go school but I no finish
Coz no way to pay school fees
Ki araye ma lo so mi loloshi
Alaye ba san owo through dating
Omo ope tin gba owo ni sin
So its fuck school and all my teachers
And fuck you if you dey judge me
Coz all of us nah sinners (All of us nah sinners o)
I say no body holy pass o
Reaching out to your hands