Cos of you I go take ponkiriyon
The things u do just dey turn me on Don't get me wrong
I be the sugar daddy send u to vacation Sweet sensation
And If I tag along Ale gbetan le tan Ka gbeshan leshan
Because of you I go take zobotone Woyo woyo woyo woyo
EMI ati jide lajo ma n fagbo
Labe igi mango when I'm thinking of you
EMI ati jide lajo ma n fagbo
Labe igi bamboo when I'm thinking of you
Emi ati jide lajo Eyyayyyhhh
All about the kpa o Boys dem package Roll with the real ones
Because of you I go take ponkiriyon Ahhhhhhhhhhnn
Cos of you I go take zobotone Ahhhhhhnnnn
Because of you I go take ponkiriyon Ahhhhhhhhnnnnn
Cos of you I go take zobotone
EMI ati jide lajo ma n fagbo
Labe igi mango when I'm thinking of you
EMI ati jide lajo ma n bena sewe eeee
Been along time time time Wey I dey find find find you
I con been dey wonder if no be God design you Been a long time
even if na one time Omo make i enter Kin gbe e trabayeeee
BCos of you I go take ponkiriyon
Cos The things u do just dey turn me on Don't get me wrong
I be the sugar daddy send u to vacation
Sweet sensation And If I tag along Ale gbeshan leshan Ka gbetan le tan
BCos of you I go take zobotone Woyo woyo
EMI ati jide lajo ma n fagbo
Labe igi mango when I'm thinking of you Emi ati jide lajo ma n
All about the kpa o Boys dem package Roll with the real ones My boys turn savage
Emi ati jide lajo ma n Bena seweeee
Otega kan bayi o Jogbo street o