Gbogbo Jogbo all in one body
Jogbo street oh no no enter
Otega gan gan jogbo street oh
Baba I don't know when the thing go be
When everything go set for me
I don't know I don't know
I no know when everything go be
When everything go set oh
But I know say you dey for me
How you never let me lose
You alone there's nobody bigger
Give me designer collect okrika from my body
Make I feel am for my body
You alone there's nobody bigger
Give me designer collect okrika from my body
Make dey feel am for my family say money don dey
Baba I know say you dey for me
Bad people plenty wey dey wait on me
People dey wait for me oh Lord
Plenty people dey question me
Say why baba never fail for me
Baba I don't know when the thing go be
When everything go set for me
I don't know I don't know
I no know when everything go be
When everything go set oh
But I know say you dey for me
How you never let me lose
You alone there's nobody bigger
Give me designer collect okrika from my body
Make I feel am for my body
You alone there's nobody bigger
Give me designer collect okrika from my body
Make dey feel am for my family say money don dey
Money don come money don go
Sapa don come owu don blow
Boys don ball boys don broke
All day I be down for my raba
Dealing the crypto we fucking up the Dollar
Aogbe ise ran won awon gan o gbe ise ran wa
Money make me go crazy money make me go crazy
Anywhere the money dey na there me I wan dey
Omo na to hot like Sokoto
Turn and walk around with plenty money for my sokoto
Owonikoko to'n ba je oja oma mo pe owonikoko
Owo ni codeine owonikoko owonikoko o