I just wan get my money too
I've killed all my fears lately
I've seen yeah, I've seen the things
The things in my dreams, de get me in my feelings
You know I can't complain, so I keep on moving yeah
Make nobody talk to me for here uhunnn
Cos I fly G6 come here uhnnn
Who been de say we no go make am o
Dem de say we don de make am o
Make dem talk all the things they feel like saying
Who been de say we no go make am o
Now dem de talk say we don de make am o
Na their mouth dem de hear everything
I just wan make my money, take my girl for shopping
You know how the thing de be
That boy don de make am o, this one na god
Yeah see, we already living our dreams
Na just some billions remain
And girl I can be your everything except be your man
Na only money I de find and big yansh to press
I no fit loyal for one girl that shit be so past tense
I got your text, you de vex say u see me with your friend
Me wey dey for everybody like say I be fresh air
Girl I know what you want and I got
What you need, 10 hours straight I de give you nothing like greed
All this eye whitey no de use eye see black prick
Upon all her vex she dey road de come like this
She a ten me I no even know wetin I be
But owo choke and the boy get maximum steez
Dem born me enter this lifestyle I no bin get choice to pick
The street chose me, like a signboard I couldn't speak
Fuck love after January na March for me
I'm never free until bank don close for the week
Make nobody talk to me for here uhunnn
Cos I fly G6 come here uhnnn
Who been de say we no go make am o
Dem de say we don de make am o
Make dem talk all the things they feel like saying
Who been de say we no go make am o
Now dem de talk say we don de make am o
Na their mouth dem de hear everything
I just wan make my money, take my girl for shopping
You know how the thing de be
That boy don de make am o, this one na god
I just really wan enjoy you
Me I no kiss and tell me o
She give me neck and head o
I don de enjoy ehen ehennn ehn
I pull up in a Cullinan for her house in the night
All my squad put in work in the night no be lie
Wan pull up Lamborghini like Jake no be lie
I no know I de grind everyday for the night.