Dear lord i pray for the grace
Grind non stop on the chase
Bridges burned down no retrace
Foot on the pedal no brakes
Who buy beer, naim joke dey funny pass
You do promo, say na organic fans
You nor go believe wetin i don see ahhh
King of d street buy house for vi
Why you think they call me now?
Always on a move like a nomad
Hustle like say i nor be human
Defender wey be goal getter
Always on the move like a nomad
You are, hustle like say i nor be human
Defender wey be goal getter
Bomb on the beat like a taliban,
Penetrating the streets like okada man
War ready like a militant
You can't catch me unawares man vigilant
No slow-mo we running like marathon
No resting until we get the work done
No sleeping on the bicycle we ridding on
Black skinned strong man african
Senior man moves night traveler
Said he wanna journey in a cadillac
Heavy is the head that wears the crown
Royalty is not for a lazy man
No showing weakness to any man
Cuz a sick king is no good to anyone
Always on the move like a nomad
You are, hustle like say i nor be human
Defender wey be goal getter