It's your girl yea yah yah
To always be there for me
Look I'm way out for my love
The obsession when I'm horny
But for u, I'll move according
But the pain and all the torment wey I feel
The rough edges when I'm running men I bleed
But if I'll be honest oh my gee
I go patch my thorns and carry on oh!
The pain and all the torment wey I feel
The rough edges when I'm running men I bleed
But if I'll be honest oh my gee
I go patch my thorns and carry on oh!
Say me I Dey try stay alive
I'm Blazing, till my demons pass the vibe
Na me know Wetin Dey for my mind
I fake it cos u can't relate ni
You can't relate ni yen o
I'm Blazing, till my demons pass the vibe
Na me know Wetin Dey for my mind
I fake it cos u can't relate ni
Walai you no fit buy steeze
Who else you know wey do am like me
Nobody been notice when I be Dey find peace my gee
Just kept on pushing my P
And If need be, na to change my IP
See Too much Wahala Omo I no spill
Got so many fears but still I'm fighting
But the pain and all the torment wey I feel
The rough edges when I'm running men I bleed
But if I'll be honest oh my gee
I go patch my thorns and carry on oh!
The pain and all the torment wey I feel
The rough edges when I'm running men I bleed
But if I'll be honest oh my gee
I go patch my thorns and carry on oh!
Say me I Dey try stay alive
I'm Blazing, till my demons pass the vibe
Na me know Wetin Dey for my mind
I fake it cos u can't relate ni
You can't relate ni yen o
I'm Blazing, till my demons pass the vibe
Na me know Wetin Dey for my mind
I fake it cos u can't relate ni
For my head o, yeah I'm blazing