Getting tired of this phase
Plenty shot tequila on my bed
I Dey find peace, yeah I want to smile again
Sad days come go away..go away
Yeah I’m Hiding all the pains under my kpoli
Wetin I Dey chase, e no pass the money
Say I Dey up for days, say my eyes red, no joy for real…Joy for real
But ibi ti ma de mo ma de be
Sometimes my side fit no Dey clear
Many many bukata full for my neck
But one day say e sure tins go dey well
Things go dey well, and I go jaiye o
I go dey do my things my way o
Wetin stress before no stress me again o
And E be these things make man Dey pray o
I go Dey do my things my way
Wetin stress before no stress me again o
And e be this things make man Dey pray o
And in your head, you fit no really like me
But some people no carry me Dey play at all
So me I no get reason to feel down mi o phor
I’m Striving everyday make I fit succeed ah
Shout out to my mum and my pops yeah
siblings and my guys, everyone wey dey involved yeah yeah
I go dey do my things my way o
Wetin stress before no stress me again o
And E be these things make man Dey pray o
I go Dey do my things my way
Wetin stress before no stress me again o
And e be this things make man Dey pray o
I go Dey do my things my way o
Wetin stress before no stress me again o
And e be this things make man Dey pray o