You know that I need you ooo
Oya why you say, you no wan stay
Tell me wetin I go fit do
You dey make me drink Ogogoro
You dey make me drink Ogogoro
Why why, why you con dey play with me like that
Why eh why, why you no wan stay with me my girl
Dem shawty dem know I love you o
You tell your friends, i carry you play
You tell my guys, dey scatter my name
Dey put me for shame Dirty my face
You dey fuck all my friends, say na wetin you gain
You dey make me drink Ogogoro
You dey make me drink Ogogoro
You dey make me drink Ogogoro
You dey make me drink Ogogoro