LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Spiritual Ginger

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ginger
Spiritual

All my ladies go 1, 2, 3
See melanin 4, 5, 6
Dem talk say dem come party
Me I wan come give dem my property, yay okay
Aunty Tatafo
Why you come dey braggado
Abeg make you roll that thing
Me I just wan sit down and hold that thing, yeah

Ginger
Roll that thing now
Spiritual
Sit down pon it now
Ginger
Spiritual

Goons on deck
All my goons come flex
Shey you wan shayo
You go think say na booze contest
20 more rose
E gbe casket wa
No be exam we come do for here
Kilode ti e gbe mathset wa
A fe turn up o
Send the location, faaji
Any occasion
Shey awon o mo pe ko si recession fun alhaji

All my ladies go 1, 2, 3
See melanin 4, 5, 6
Dem talk say dem come party
Me I wan come give dem my property, yay okay
Aunty Tatafo
Why you come dey braggado
Abeg make you roll that thing
Me I just wan sit down and hold that thing, yeah

Ginger
Roll that thing now
Spiritual
Sit down pon it now
Ginger
Spiritual

Awon team light skin
Caramel topping, drink up
Ma ma denge pose
Sunmomi je’a jo ma rocking, link up
What’s the 411
Shey o ti wa online
Shey o ma tele mi lo ile bayi
Ko wa fun mi something light
Girls ti mezebu
Guys don jogodo
Yay, o ti di six am
A de wo agogo

All my ladies go 1, 2, 3
See melanin 4, 5, 6
Dem talk say dem come party
Me I wan come give dem my property, yay okay
Aunty Tatafo
Why you come dey braggado
Abeg make you roll that thing
Me I just wan sit down and hold that thing, yeah

Ginger
Roll that thing now
Spiritual
Sit down pon it now
Ginger
Spiritual

Ginger
Spiritual

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist