LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Aduke

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Kalu kalu
Kalu kalu
Kalu uhhhuh aahh

See

Omalicha you the one wey I want
For my life oo
I no go leave you go
You I want as my wife oh
I no go kiss and tell
Make them talk make them talk
Is allowed ohh
Uhh na na na na
Shebi na them get their mouth
Me and you Issa banger
Bere make you show them

Aduke, Aduke oh oh oh (Aduke my lover)
Why I love you so? Ahhhhh
Aduke oh oh oh (Aduke my baby)
Awon temi need you baby
(Yea)
Aduke oh oh oh
Why I love you so? Uhhh wee
Aduke oh oh oh
Awon temi need you baby

Uhhh whaay ohh
Uhhh whaay ahh
Uhhh whaay oh
(Why I love you so?)

Uhhh whaay ohh
Uhhh whaay ahh
Uhhh whaay oh
(Awon temi need you baby)

Uhhh whaay ohh
Uhhh whaay ahh ahh ahhhhh
(Why I love you so?)
Uhhh whaay oh
Uhhh whaay ahh ah ah ahhhh

Good morning,
Yes I'm in love oh!
This love oh!
Is not enough oh!
This gyal she is just my type
This gyal she is just my wife oh!

Good morning
Yes I'm in love oh!
This love oh!
Is not enough oh!
This gyal she is just my type
This gyal she is just my wife

Gimme lo lo
Gimme lo lo lo lo
Gyal I want it like that
From the east to the west
to the south
Me I never see your type

Kosi elomiran
Kosi elomiii
If loving you is not a felony
Shay you go come to my life
Then we go ride till we die

Why you come Dey gimme French kiss
For this our love
E pass this
Me I go come to your house today oh!
Make I carry my love away oh!

Why you come Dey gimme French kiss
For this our love
E pass this
Each and everyday
Na your face I Dey see
Even when I'm down
You are my only medicine

Hmmm Olomiii

Aduke, Aduke oh oh oh (Aduke my lover)
Why I love you so? Ahhhh
Aduke oh oh oh (Aduke my baby)
Awon temi need you baby

Aduke oh oh oh
Why I love you so? Uhhh wee
Aduke oh oh oh
Awon temi need you

Uhhh whaay ohh
Uhhh whaay ahh
Uhhh whaay oh
(Why I love you so?)

Uhhh whaay ohh
Uhhh whaay ahh
Uhhh whaay oh
(Awon temi need you baby)

Uhhh whaay ohh
Uhhh whaay ahh ahh ahhhhh
(Why I love you so?)
Uhhh whaay oh
Uhhh whaay ahh ah ah ahhhh

Kosi elomiran
Kosi elomiii
If loving you is not a felony
Shay you go come to my life
Then we go ride till we diee

Why you come Dey gimme French kiss
For this our love
E pass this

WRITERS

Kalu Ugwuocha

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence