LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Temper

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Prizeless)(Mad oh)

As e dey do me for body eh
As e dey do me for body eh
Na you i dey think of
I say na you I dey think of
As I dey put am for body eh
As I dey feel am for body eh
Na you I dey wait for
I say na you I dey sing for

Come and ease my temper
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow
Come and ease my temper
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow

It's a different kind of feeling when I have you around me
When have you around me
I need you around me yeah
I know I've not been good to you and being away for too long
Baby please forgive me
Baby please don't leave me yeah

As e dey do me for body eh
(dey do me for body eh)
As e dey do me for body eh
(dey do me for boEasyy eh)
Na you i dey think of
I say na you I dey think of
As I dey put am for body eh
(they put am for body eh)
As I dey feel am for body eh
(I dey feel am for body eh)
Na you I dey wait for
I say na you I dey sing for

Come and ease my temper
(Ease my temper)
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow
(Anywhere I go, make you follow)
Come and ease my temper
(Ease my temper)
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow
(Anywhere I go, make you follow)

Money on my mind
Money on my mind (Ooh)
I dey focus on my grind
Steady on the grind (Ooh)
She be my ride or die
We go dey together for life
If dem like, make dem talk
Me and you against the world

As e dey do me for body eh
(Dey do me for body eh)
As e dey do me for body eh
(Dey do me for body eh)
Na you i dey think of
I say na you I dey think of
As I dey put am for body eh
(dey put am for body eh)
As I dey feel am for body eh
(I dey feel am for body eh)
Na you I dey wait for
I say na you I dey sing for

Come and ease my temper
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow
Come and ease my temper
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow

As e dey do me for body eh
(Dey do me for body eh)
As e dey do me for body eh
(Dey do me for body eh)
Na you i dey think of
I say na you I dey think of
As I dey put am for body eh
(Dey put am for body eh)
As I dey feel am for body eh
(I dey feel am for body eh)
Na you I dey sing for
I say na you I dey sing for

Come and ease my temper
(Ease my temper)
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow
(Anywhere I go, make you follow)
Come and ease my temper
(Ease my temper)
Baby cool my temper
I need one for the road
Anywhere I go, make you follow
(Anywhere I go, make you follow)

WRITERS

Precious Odede

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None