Emi P mo ti gboriwole, Oloun'
Wallai ta lai (lai, lai), I no go lie
You tell me one story then you disguise
Two face, oju meji, you dey whine
You dey whine, Shey you dey whine
For your nonsense, I dont have time
Emi P I've got a mountain to climb
Make una no try to kill my shine
Mo ti jara mi It's my time o
Suited, booted with the bow tie
Shootin' Shootin' at the bullseye
Act clueless, clueless but me I'm wise
I'm a nuisance, nuisance comin' wid' fire
I no send I no send, I no send
Gbemidebe (gbemi), gbemidebe
Lesekese, awon temi won ma je'nbe
Currency dey flow flow flow
When I see the money start to grow
Understand that me I go blow
No dey waste my time omo no, no
Ko lo mo, Ko lo mo, Ko lo mo o
Omo I no send o me I no send o
Mi o fe gbo tan' so, mi o fe gbo tan' so
Nkan tan' ba mi wi ko lo, Ko lo
Ko lo, Ko lo, Ko lo, Ko lo