They say I local I say no p
Them no send me when I dey low key
Fa amaro Na chukwu bum n' obi
Fa amaro na chukwu bu m na'Obiiiii
Now wey the money don dey
them dey give me attitude
But now is gratitude I dey give God
okwa chukwu n'egborum mkpa
umu uwa ejidem gbuo m mma
Life dey choke before mana kita ife di mma
Nyelum aka keneee chineke
No be jazz okwa chukwu m N'efe
I been down for a long time
Obunie muuu n'ikpo oha na eze
Onwelu mgbe obu so ji 'ede
Nsekpuru ana kpesere chim n'efe
Now wey the money don dey
them dey give me attitude
But now is gratitude I dey give God Gratitude
Now wey the money don dey
Them dey give me attitude
But now is gratitude I dey give God
They say I local I say no p
Them no send me when I dey low key
Fa amaro Na chukwu bum n' obi
Fa amaro na chukwu bu m na'Obiiiii
Now wey the money don dey
Them dey give me attitude
But now is gratitude I dey give God