This is parol o o o yeiye
I said call me call me ooo
You get business ooo call me on my number
You get problem, o boy call your father ( call your father han han han hanhan)
I dey face my own, you dey face your own
Shey you get, shey you grab
I wan sort my own, you wan sort your own
Shey you get, shey you grab
When money dey (when money dey oo)
People go come closer (won na sun mo e)
But, when you broke people go run faster (won ma japa)
Most get nothing to offer you (offer you)
They wan chop you and sadanu (sadaaa nu)
Spending wisely o o oo spending wisely
Spending wisely han han hanhan spending wisely
Spending wisely o o oo spending wisely
Spending wisely han han hanhan spending wisely
My brother spend it wisely
The little i get i go spend am rightly
No be say i no sabi put on Nikee
But this life i dey nobody go dey for me (unmmn)
And all my problems na primary(Ajeh)
I no dey like to dey cross boundary
Cos that kind shit has never been my thing
And i no go like you to dey come bill me
All of these things too dey confuse me
Na who i go ask wey no go reason me
This life be like race you run am alone niii (yeeyee)
If you get business call me(call me)
And if you get problem call God(sorry)
No be say i dey form boss
Na hustle i dey i no get head for cupboard
(I no get head for cupboard ooh oh oh ohh)
When money dey (when money dey oo)
People go come closer (come closer)
But, when you broke people go run faster (run faster)
Most get nothing to offer you (offer you)
They wan chop you and sadanu (sadaaa nu)
Spending wisely o o oo spending wisely
Spending wisely han han hanhan spending wisely
Spending wisely o o oo spending wisely
Spending wisely han han hanhan spending wisely
Most get nothing to offer you
They wan chop you and sadanu