Make my energy no let a man down
Oversabi no dey win case iyo
Cos no be how fast na how well e dey win race iyo
Too many talk I don dey see
You know a nigga gat to ball and na money be the fitness iyo
I'm just a fellow striving through the ghetto
Starting May be poor but my finish del piero
And as a fellow need to clear my head and let go
I know the grind is nonstop
So make I no go jam Wetin go pause me o
I no wan sabi who go shenk me o
So Lord protect me energy from me ememies oh
So make e no go finish iyo
As the blessings don dey come
I know nobody holy man but only you two face iyo
You say you wanna bring me down shey na you build the staircase iyo
Make you try dey keep space iyo
Na you Wey go keep pace iyo
You see this money we dey chase
Make e no take us to the end of our days
And make mummy and daddy dey alive to chop the money Wey we go make
Dem dey talk say God's time is the best e no go bad if God time na today
Cos all this trails and tribualtion my broda
E fit make a nigga go lose him brain
See if I give up na me lose
Cos na my mirror I dey look
And if you succeed it's on you
Win or lose you gat to choose
See tomorrow no know you Broda
Make Sapa no see me and my family slaughter
That's why we dey steady grind just to fight suffer
When we finally get the pay
Me I don dey bang in the bang bang
Bang in the bang bang bang
As the blessings don dey come
Me I don dey go ah ah ah ah
I no fit jonze me I don dey go
Me I don dey ah ah ah ah ah
So make e no go finish iyo oh oh oh
Make my e every no finish iyo