LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Holiday

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Na na ye ye ye
Na na ye for so long
Oh ye ye
Can't keep this from my head
Na na ye eh eh
Oh ye ye ye nobody knows

See Motigbana I don dey hot so long emi burner o
Oh maradona but Wetin I dey see all day bothers
Dey say me I too relax now
I no dey move so loud I dey calm down
What if I dey sober what a man go do nada o

Take me far away
Far from all the pain
Bless my daily bread so if I come through na to holiday
Take me faraway ah
Take me faraway
Far from all the pain
Far from all the pain
Bless my daily bread so if I come through na to holiday ya

Oh ah ye oh ye ye ye
Ah ah ye oh ah ye
Oh ah ye oh ye ye ye
Omo na to holiday ye
Way ya oh ye ye yo
Day ya oh ye ye yo o
Way ya
Holiday ya ah ah

Better watch your front and back o
Buh carry family like shoulder pad
Cos if it gets rough friends go disembark
Shitta tell me no worry
E tell me no worry
All of dem dey for me
All of dem dey for me
Showtime I see nobody
Be like say dem be no love me
But life e no be super story
No guys e no glory
No be say dem be no love me
But All man get him own worries ah

Na why me I no dey rush am
I no dey move so loud I dey calm
Oh maradona but Wetin I don see all day bothers

Take me far away
Oh faraway

Far from all the pain
All the pain now
Bless my daily bread so if I come through na to holiday na na na
Take me faraway now
Oh oh oh

Far from all the pain
Eh eh eh
Bless my daily bread so if I come through na to holiday now

Oh uh far-away now
Holiday now
Eh eh eh eh
Farway now
Oh oh oh
Na to holiday now
Faraway now
Oh ye ye yo
Holiday now
Oh ye ye yo
Faraway now
Say na to holiday now ah ah ah

WRITERS

Favour Idehen

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Substance Use