LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Feel Am

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Kai Patto
Oh no
Hmmm
Ayy
I got my head out
Down to the sea
You can never see my leg out
(My leg out)
And I Dey down overseas
Trying to be me
You know I just want to be free ah

But if you no feel am, na you sabi
No sugar to drink garri
No bother to put body
Some day, we go dey soji
But if you no feel am feel am feel am feel am
No bother to put body
No bother to put body

But if you hear from me
Everybody getti power
Na money wey Dey give man power
Na lack of money wey Dey give man yawa

If you hear from me
Everybody getti power
Na money wey Dey give man power
Na lack of money wey Dey give man yawa

Halle Halle Halle
Oh no
Oh no no

Say me I don tire
But I cannot stop
Because I'm on fire
On fire
Oh no

Cause I am down for whatever
Just tell you down for whatever
You down for whatever
Oh

But if you no feel am, na you sabi
No sugar to drink garri
No bother to put body
No bother to put body

But if you no feel am feel am feel am feel am
No bother to put body
No bother to put body

But if you hear from me
Everybody getti power
Na money wey Dey give man power
Na lack of money wey Dey give man yawa

Once Lina hears of you
Know that life got better oh
All the tear drops that went down just went up
And life will feel like what it was really meant for

Halle Halle Halle

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None