LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Normal

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No body go know
Yeah
Baby take my cucumber
Cause your body no normal
Make we dance in my bedroom
Awilo logomba
Baby take my cucumber
Cause your body no normal
Make we dance in my bedroom
Awilo logomba

Cause if you give me
No body go know
(Lowkey lowkey)
So make we dance in my bedroom
Awilo logomba
A yeah mama
No body go know
Lowkey lowkey
Yeah
Oh no
Dance awilo logomba

No body go know for this thing
Too crypted, it’s locked already
Girl na wire wire
Fill up your bank and yes may the good lord cover me
Awilo logogomba
Amebo news no dey too go far
I wan dance with my circum awilo logomba
Make you show me you love me
No body go know
Baby dance to my circus
Awilo logomba

Baby take my cucumber
(Oya now)
Cause your body no normal
Make we dance in my bedroom
Awilo logomba

Cause if you give me
No body go know
(Lowkey lowkey)
So make we dance in my bedroom
Awilo logomba
A yeah mama
No body go know
(No body go know)
Yeah
Oh no
Dance awilo logomba

Yeah
Good morning
Put it on me
You got me losing my mind
Like I can’t see
Oh no
You give me joy
Again, it’s over
I love the way you bend it over
Sit down
Make we drink more shayo

Cause if you give me
No body go know
(Lowkey lowkey)
So make we dance in my bedroom
Awilo logomba
A yeah mama
No body go know
Yeah
Oh no
Dance awilo logomba

Baby take my cucumber
(Oya now)
Cause your body no normal
Make we dance in my bedroom
Awilo logomba
Baby take my cucumber
(Oya now)
Cause your body no normal
Make we dance in my bedroom
Awilo logomba

WRITERS

Patrick Obianwuzia

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual