LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Please!!!

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
PLEASE!!

Girl I see the pain in your heart, but I can not let you go

You know say na me and you supposed dey forever, my girl

You gats take a deep breath let me show you wetin I get

I know say na me wey you want, but....


You gat scarce in your own heart, I can see it in your eyes

You gat trust issue I know, girl am here to heal your soul now

Like a prison break we watched, you gonna break out of that cage now

Of a heavy heart you carry, cus you dying every time


So I say, Please, oh please, oh please, oh please ah

Am begging please, oh please, oh please, oh please ah

So I say please oh please oh please oh please ah

As the trees blow breeze
Give peace to your mind


Kolobi Kolobi

Girl I want make we kolobi

Jalopi jalopi

Carry you for my jalopi

You go see reason to smile again now, come dey happy like Galadis

If to say na money, girl I get everything


You gat scarce in your own heart, I can see it in your eyes

You gat trust issue I know, girl am here to heal your soul now

Like a prison break we watched, you gonna break out of that cage now

Of a heavy heart you carry, cus you dying every time


So I say, Please, oh please, oh please, oh please ah

Am begging please, oh please, oh please, oh please ah

So I say please oh please oh please oh please ah

As the trees blow breeze
Give peace to your mind

Jalopi jalopi (jalopi Ana)

Darling Darling (so mi so so)

Jalopi jalopi, carry you for my jalopi

You go see reason to smile again, come dey happy like Galadis

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence