Love is too hard to survive in
This freaking end of time yeah
But I Dey love you love you low-key
And I Dey want you want you low-key
But I don't want to you to know
Cos I know what the girls fit do
I show you love you go Dey start to fool
I got money pon my mind gotta make it through
And that's all I'm looking for right now
And everything wey I do ya fi know that do for you
Say My baby she Dey me well
Medo evu tso Madina Eva do Tabora
Mava kpor nyelolo but I chop sabolai
Cry yai ai ai ai ai ai ai
Before your heart frequently go be aching
And you no lucky then you go die
Before you rot another man go chop oo
This is the game and we still need the love oo
If the top finish abeg give me kanzo
if the girl show me real love I go pamper am
If she say make I chop one I go scatter am
If she say make I go house I go call Uber yeeyy
Say My baby she Dey me well
WRITERS
Paul Noun Qharshie, Raphael Camidoh Kofi Attachie, Chris Ato Akonor Simpson, Desmond Kwesi Blackmore