And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
Asha re roju ka le kita lubo ko gbor oh
We started from ile igbe of the year
That is the bottom of the year
Hash like you one for the road cause our year
And if you done the run down
She wants another one for the road hey
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
is it true that aye ti gbogbo wawa yi
Shey ni wor ni pe ko pe mejo iwor nor
Won bi mi da kin foju de anybody
So if I say one for the road
Iyen two more timi gbo tu tojota ba three oh
You can love life or you love it not
Yolo yolo and it cant be bought
If na last card wey you empty for pocket
Ko shey ati make sure you’re havin’ more
Oga Ade what are you thinking
Faru lure and be drinking
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road
My table don dey empty empty empty
And I nor care if my pocket empty
I want another one for the road