If them talk say you no go make am
I say look them for back and no worry
Just believe God got your back
There's no time for bad vibes
Awon temi ni gboro them be ride or die
You talk say I no go make am
I say sé won ni secretary Jesu mi
Shout out to everyone who seeks the best life
It's like love over hating that's my best line
Ati ninu next life mo tu carry same vibez
Low key my guy nobody perfect
Na poverty sometimes dey cause bad press
Cause nobody one carry last for this life
But the main thing I say ke ma show love
No bring another man down just to show off
I'm on my grind so I no dey hear word
Drink water make you mind your business
Work hard koje kolunbį the witness
Time spent on another man's business na
The same time you fit use write your business
If them talk say you no go make am
I say look them for back and no worry
Just believe God got your back
There's no time for bad vibes
Awon temi ni gboro them be ride or die
You talk say I no go make am
I say sé won ni secretary Jesu mi
Awon ko ninu journey yi them Jones us
Forming Kristi gbinga won ni Jesus
Iwo fa lenu let them keep it up
Is okay for they never saw the dream first
See my guy you better stay woke
Never give up ba won omo Soweto
To ba súbú make you rise up and don't let go
Koma so è then you know no eggroll
O ri David lari omo Goliath
Moni Joseph pelu iyawo Potipha
The place where I dey go it is very far
Nitori ye iyari mo de fariga
But wait first no too hear men or
They go blow your capital like Yemen
I'm a goal getter I'm not a yes man
So we can talk me I dey quick to rheas man
If them talk say you no go make am
I say look them for back and no worry
Just believe God got your back
There's no time for bad vibes
Awon temi ni gboro them be ride or die
You talk say I no go make am
I say sé won no secretary Jesu mi