Lamborghini is the car that i like
Dope kind thing , you go find for my mind
TELL ME WHERE THE MONEY DEY GAN GAN
SHEY NA THERE ME I DEY GAN GAN
FOR THE STEEET MUMMY NO LOVE
TELL ME WHERE THE MONEY DEY GAN GAN GAN
SHEY NA THERE ME I DEY GAN GAN
FOR THE STREET , MUMMY NO LOVE
BUT IF YOU GET MONEY SHOW LOVE
Burna boy.. I wan Dey sing for my life
C Ronaldo… I Dey ball for my life
style Bender … I Dey fight for life
Santan Dave… I Dey drill for my life
So many things I done see for my life
If you think am you go run for your life
Bad energy… I japa for your side
Omo iko… I just guide for my side
Na money me I want gan gan gan
My padi Mi o foh gan gan gan
Na money me I want gan gan gan
TELL ME WHERE THE MONEY DEY GAN GAN
SHEY NA THERE ME I DEY GAN GAN
FOR THE STEEET MUMMY NO LOVE
TELL ME WHERE THE MONEY DEY GAN GAN GAN
SHEY NA THERE ME I DEY GAN GAN
FOR THE STREET , MUMMY NO LOVE
BUT IF YOU GET MONEY SHOW LOVE
People wanna be the reason why I’m down
So i’m staking all my money and I’m flying out of town
Some many things on my mind
Some many things I wan buy
If I high tell me shey I go land ?
Tell me who don smoke wey don die for your eye ..
Tell me who don smoke wey don die for your eye ..
TELL ME WHERE THE MONEY DEY GAN GAN
SHEY NA THERE ME I DEY GAN GAN
FOR THE STEEET MUMMY NO LOVE
TELL ME WHERE THE MONEY DEY GAN GAN GAN
SHEY NA THERE ME I DEY GAN GAN
FOR THE STREET , MUMMY NO LOVE
BUT IF YOU GET MONEY SHOW LOVE