Na you be dey high me like gbana
I no fit think straight o
Gimme love I'm the one you no need another
Make I tell you me I go love you winter to summer
Baby we ain't getting younger
Cos me I dey gbadun your flow
Mo ni k'a jo mo ni k'a jo jo
And if you no dey do I'll carry my load I'll carry am go go
Uhn wetin you dey do I dey feel am for my body and soul oh
For my body and soul oh oh oh oh
Baby anywhere you wan go carry my love dey pack am go
Body cheche me I gats compose
Pass your love me I can't say no ah
Wetin I dey feel for you na true
I feel ya for my body and soul
Uhn for my body and soul my soul gan ni o
My body and soul ah yeh yeh
Me I dey gbadun your flow ah yeh yeh
Uhn my body and soul my soul
Everybody look at my chargie oh
Hennessy for yo' body you tickle my fancy oh
Tori e maa bo card oh no no
Loving up on top your body
Make I talk true my girl you too sabi o
Whine am Erima whine for me
Cos I dey gbadun your flow
Mo ni k'a jo mo ni k'a jo jo
And if you no dey do I'll carry my load I'll carry am go go
Uhn wetin you dey do I dey feel am for my body and soul oh
For my body and soul oh oh oh oh
Baby anywhere you wan go carry my love dey pack am go
Body cheche me I gats compose
Pass your love me I can't say no ah
Wetin I dey feel for you na true
I feel ya for my body and soul
Uhn for my body and soul my soul gan ni o
Uhn my body and soul my soul gan ni o