LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

need you

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You dey make me lose my mind
But I don't wanna lose you, babe
I wake up in the morning time
And I no see you for my bed
Tell me why you chop my eye
Tell me why you move this way
Even though it was your crime
I feel like I should take the blame, eh iyeh
Ohema, jẹ ka sọrọ
Cos I dey miss you, ọmọ
Odoyewu, I'm lonely, bebe
You know I need you, ọmọ
So, kini issue gangan
Jẹ k'ara'ye ma sọrọ
I no dey hear their story, bebe
Even if dem call me bọlọ
Baby mi, jọwọ-ọ (I need you)
Come give me some more (I need you)
I don't need no one but you (I need you-ou-ou)
Oh baby mi, jọwọ-ọ (I need you)
Mon chéri o
My girlie no get competi' o
I'll be reminiscing
All of the memories wey we don bury o (yeh)
You leave me, o salọ
I buy you rings and diamonds
I really gave you all of me
But ẹlo'mii l'o balọ
Ohema, jẹ ka sọrọ
Cos I dey miss you, ọmọ
Odoyewu, I'm lonely, bebe
You know I need you, ọmọ
So, kini issue gangan
Jẹ k'ara'ye ma sọrọ
I no dey hear their story, bebe
Even if dem call me bọlọ
Baby mi, jọwọ-ọ (I need you)
Come give me some more (I need you)
I don't need no one but you (I need you-ou-ou)
Oh baby mi, jọwọ-ọ (I need you)
Baby mi, jọwọ-ọ (I need you)
Come give me some more (I need you)
I don't need no one but you (I need you-ou-ou)
Oh baby mi, jọwọ-ọ (And you need me too)
(You dey make me lose my mind)
(But I don't wanna lose you, babe)
(I wake up in the morning time)
(And I no see you for my bed)
(Tell me why you chop my eye)
(Tell me why you move this way)
(Even though it was your crime)
(I feel like I should take the blame)

WRITERS

Falil Adesope

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None