LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Delilah Original

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Delilah
Dem full for town
Àtùle..tùle
(Yomi Ailes)
Sòrà fùn àwòn girls yèn
Want gbòkò lòwò è o
(Oh..no..no..no, Oh..no..no..no..no..no..no)
No go think say dem no bad reach like this oh.oh.oh
Pussy cat sleep dem chop hin fish for him eyes
Àtùle.. tùle...
Awòn òmò àfìdì tùle
My baby you too legit.. Hey ! you too legit to quit
Àtùle..tùle.....
Àwòn òmò àfìdì tùle
My baby girl you too legit
Ah...you too legit to quit
Agbòkò lòkò dem full for town (dem full for town)
Use èfò shòkò to take your man yeah
Take their bum bum turn things around
Go make your wifey come start to frown
Make you know let them put you down yeah
Wòn fè tùle
Wòn le tùle Adekunle
Kòn ma tùle,
Wòn le tùle mi Ajibade
Delilah, I swear to God I will deny ya
Delilah, I swear to God I will deny ya
Àtùle..tùle
Àwòn òmò àfìdì tùle
My baby you too legit,
hey you too legit to quit
Àtùle..tùle...
Àwòn òmò àfìdì tùle
My baby girl you too legit
Ha ! You too legit to quit
if you free me from your body dem fit collect me
No disconnecting baby dem fit connect me
Tònba shedi bala bala make you follow
If you love me baby girl show your color
I fit put you for my head like a badana
For your matter I fit display like dangbana
Cover everything you want like an agbada
Shey you Pheel D’Word omoge it'sa mashallah yeah
Wòn fè tùle, wòn le tùle Adekunle
Kàn ma tùle, wòn le tùle mi Ajibade
Delilah, I swear to God I will deny ya
Delilah, I swear to God I will deny ya
Àtùle..tùle
Àwòn òmò àfìdì tùle
My baby you too legit
Hey you too legit to quit
Àtùle..tùle
Àwòn òmò àfìdì tùle
My baby girl you too legit
Ha ! You too legit to quit
(Àtùle..tùle.)
(Àwòn òmò àfìdì tùle)
(My baby girl you too legit)
(Ha ! You too legit to quit)
(To quit)... Delilah
I swear to God I will deny ya
Delilah, i swear to God I will deny her
( Àtùle..tùle)... Preston Sounds
Àwòn òmò àfìdì tùle

WRITERS

Ajibade Adebayo

PUBLISHERS

Lyrics © Pheel D'Word

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other