LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Away

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
NWA
I'll be living my life to the fullest
I don't care what you gone say
As far as you no dey put the food on my table
Your opinion no matter
So make you pay up abeg ah
If na dollar make you drop ah
Ego di mkpa my guy
Ego dim mkpa my guy
So make you pay up abeg ah
If na dollar make you drop ah
Ego di mkpa my guy
Ego dim mkpa my guy

Bad energy away
Away away ah
Away away ah
Bad energy away
Away away ah
Away away ah
Bad energy away oh

This na my life
My life my life
So no dey jelouse me
No dey pressure me
Do not tell me what to do
Ehen na
As far as you no dey put the food on my table
Your opinion no matter
Cause i know my power
And i know am able
I know my jesu
And i know i'm strong
Cause i know my power
And i know am able
I know my jesu
And i know i'm strong

Bad energy away
Away away ah
Away away ah
Bad energy away oh
Away away ah
Away away ah
Bad energy away oh
Away away ah
Away away ah
Bad energy away oh
Away away ah
Away away ah
Bad energy away oh

WRITERS

OBINNA NWABIA

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None