See there’s no one place for man to succeed
And if life hard sef see one day you go reach
Dem go see that new thing
Cos dem go crown you King
Don’t you fear just believe oh
Don’t you rush and go to hell
Life go be and peace go dey
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen
My freestyles igo bost your mind
Don’t you rush and go to hell oh
Don’t you see say mandem green
Don’t you see say mandem green
Life go be and peace go dey
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen
Igo be and you go see one day
Make you never overspeed time dey
Igo be and you go see one day
Make you never overspeed time dey
Igo be and you go see one day
Make you never overspeed time dey
Igo be and you go see one day
Life go be and peace go dey
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen
Don’t you see say I am Evergreen