Living this life for myself
Making my own God my belly
My life be controlled by my flesh
I look at my brother with envy
And pride just dey pop on a steady
I gain the whole world and I lose my soul
That I'm taking the wheel I got full control
That I praise with my lips but my heart is far
That I live for myself and my glory tahhhh
Living this life for myself
Making my own God my belly
My life be controlled by my flesh
I look at my brother with envy
And pride just dey pop on a steady
Let it not be on the record, that I'm living in sin because grace abounds
Sleep on the job for a second, cos my sense of urgency no dey alert
Live my life in discontentment, just because I no sabi abaze abound
Say my eyes just dey chook for my neighbor house, sake of say the love of God no dey my heart
God forbid bad thing, say I leave where I dey back to gutter
Say I vex with my bread cos no butter, so my God given talent I lock am
Say devil advice me & I jot am and I curse God with the words I utter
Anything for my heart wey dey rooted in self God na beg I dey beg just comot am
I gain the whole world and I lose my soul
That I'm taking the wheel I got full control
That I praise with my lips but my heart is far
That I live for myself and my glory tahhhh
Living this life for myself
Making my own God my belly
My life be controlled by my flesh
I look at my brother with envy
And pride just dey pop on a steady