LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wetin Dey Sup? II

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Skie Music

How far how far?

Wetin dey sup?

Omo baba I just dey o

Normal o, everywhere good

Shey you get something to talk?

Oya na oya na I set hear you

You don ready? Oya na let's go let's go



Wetin dey...

Wetin dey...



Wetin dey sup?

See dem boys don comot

Na wetin baba God put us on we dey talk



Wetin dey sup?

Say we no dey conform

Jesus is the way, na the place we come from



Wetin dey sup?

If you snooze you're on a long thing

As for me bro I'm really on to something



Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Whooo



I been the tell dem say the facts still remains

Say nothing go finna change

If we no put our hands to the plough

Dem been say me I dey talk nau



The lady still with her pops

She put the pressure on a boy

And say the bill is on God?

Wetin the sup na



Oginika is on the rampage

You talk of reforms dey take you right to the back stage

Constant fears

Ebola was just the first take

If we try to talk am, dem go say that one na mistake



We ain't here to have a nice time

Ain’t tryna paint a picture for a life

Take us from the craft, you could put us off the charts

We go carry placards enter street

Tell dem Jesus still the reign



No be for headies we hear the name

E go show up for our live style

put am for our timelines

We go the burst am like pipelines

you can’t be talking physics when you are not a fan of Einstein





Wetin dey sup?

See dem boys don comot

Na wetin baba God put us on we dey talk



Wetin dey sup?

Say we no dey conform

Jesus is the way, na the place we come from



Wetin dey sup?

If you snooze you're on a long thing

As for me bro I'm really on to something



Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Whooo





E get matters wey we gas wear cloth

Make we reason am, put am unto that dress code

Let's go, everybody wan dey form let go

But this matter need a fresh attacker like sesko



That's where I come in, raining when it's sunny

Serious for my station, no dey play like e Sony

Heavy when I pour in, if you think I'm corny

Then it's jokes on you bro, you ain't funny but you're funny



Ponder and think about your life for a minute You don't really got the time you think you got don't be silly

'morrow no sure, better lock in while you're living

With the one who gives life, that's the one who got you breathing



No need for long talk, hell and heaven real o

Peep the other side, bruh the grass no really green o

Clear the lies playing in your head non stop

With the word of God bro that's what's up that's what's up





Wetin dey sup?

See dem boys don comot

Na wetin baba God put us on we dey talk



Wetin dey sup?

Say we no dey conform

Jesus is the way, na the place we come from



Wetin dey sup?

If you snooze you're on a long thing

As for me bro I'm really on to something



Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Aye

Wetin dey sup?

Whooo

WRITERS

SAMSON IORSASE, VICTOR ECHE EKAINU

PUBLISHERS

Lyrics © ONErpm

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion