LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Love Defender

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Love defender (Hey)
You be my sweety lover
I go dey love you tender
I be your love defender
Love you tender, give you better
When you whine your body girl
I'm so damn in lust o, I'm so damn in lust
I dey feel your cruise
When you whine your body girl
I'm so damn in thoughts o, I'm so damn in thoughts
I dey feel your moves
Love defender, sweety lover hey
I go dey love you better
I go dey give you better
Ani odun, odun, odun bi oyin
Omoge don't rush o, give me one touch
Jeko ma lo be
Ani odun, odun, odun bi oyin
Omoge don't rush
Go on, ah baby
Amaka whine am well baby no dey fumble
E be like cheese omo me fit to crumble
Yeah yeah
Baby when am well girl no dey fumble
When you whine your body girl
I'm so damn in lust o, I'm so damn in lust
I dey feel your cruise
When you whine your body girl
I'm so damn in thoughts o, I'm so damn in thoughts
I dey feel your moves
Love defender (Hey)
You be my sweety lover
I go dey love you tender
I be your love defender
Love you tender, give you better
Amaka whine am well baby no dey fumble
E be like cheese omo me fit to crumble
Yeah yeah
Baby when am well girl no dey fumble

WRITERS

Abolade Kasali

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language