Say your love Dey high me like Oh gogoro oo
Anywhere you Dey girl I go burst Out
Any time you call girl I go answer
O baby you sweet make you no Show remorse
Make we Dey oo Dey oo make We jogodo
I get money ooo for my shokoto
E long from here go reach Tokoyo Ooo
Anytime you call girl I go burst Out
O baby call me when you need Me
And I go Dey for your life like Plaster
And we go Dey like five&six girl
O baby call me when you need Me
And I go Dey for your life like Plaster
And I go carry you for head like Rasta
O baby girl you Dey give me Ginger
Say your love Dey high me like Ogogoro oo
Anytime when you call I go Answer you oo I go answer you ooo
Call me call me call me call me Baby
Anytime when you call me I go Dey there
If this is love that am feeling Wanna be here
Forever till the end I be patient
You Dey blow my mind for real
And I arint gat nothing to loose if You're not here by me
I wanna be the guy you can never Resist
Say your love Dey high me like Ogogoro oo
Anytime when you call I go Answer you oo I go answer you
Oya baby make you call me
I go Dey there I go Dey there
O baby call me when you need Me
And I go Dey for your life like Plaster
And I go carry you for head like Rasta
O baby girl you Dey give me Ginger
O baby call me when you need Me
And I go Dey for your life like Plaster
And I go carry you for head like Rasta
O baby girl you Dey give me Ginger