LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Inna My Head

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ono ah shi
Ono ah Lafun e
Ooni shubu danu o
Igbega igbega igbega
Ni waju olohun
Nigba gbo gbo
Wa ma lore
wa ma bore oo

One time for dem days
One time for dem scars
One time for dem days wey I Dey hustle like say I be retard
And dem Dey pray make I stay down
Jehovah got my head high
And I try not to stay sad

But for inna my head
Inna my sense
Inna my condo
I Dey reason how I go be at my best
Me and my gang
We no Dey rest
Pressure intense
Inna my head
Success grace and abundance
I pray make e come in my head
Inna my head  oh inna my head

Dem don see say you don dey make am na when dey go dey start to dey follow
E get some people wey go smile at your face but dey hate on a low low
I don see friends kill friends
because of wetin? na owo
I no fit trust anyone
I stay in my lane and I'm riding in solo

But for inna my head
Inna my sense
Inna my condo
I Dey reason how I go be at my best
Me and my gang
We no Dey rest
Pressure intense
Inna my head
Success grace and abundance
I pray make e come in my head
Inna my head  oh inna my head

My holy father save me from some people like satani
Cos even when you dey suffer still dey want to play you like konami
And me i dey jeje for my lane
Dey want to try to poto poto my face
Dey want to try to throw dirty on my name
Dey wan try commot me for my domain
No be so
But i rest my case
I fit not get everything wey i proclaim
Oluwa know sey i no dey complain
Cos one dey i go dey on top my game

But for inna my ....
Inna my ....
Mmmaaah
I go be at my best
Me and my gang
Pressure intense
Inna my head

WRITERS

Ibrahim Sosanwo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity