Power music go give you power
Any sound you know say na fire
Baby girl i love the way you give me give me
And you know the boy stay Jiggie jiggie
Anytime you feeling lonely
I can be your one and only
Baby girl i love the way you give me give me
And you know the boy stay Jiggie jiggie
Anytime you feeling lonely
I can be your one and only
Baby girl i wanna give you anything you want
Baby girl you can call on me
Baby girl na love i go give you girl na you go tire
I love the way you concentrate
Baby girl lemme penetrate
Your matter they cut my chain
I dunno why, you dey high me pass choco
Baby girl say na you, you
Baby girl say na you, you
Baby girl i love the way you give me give me
And you know the boy stay Jiggie jiggie
Anytime you feeling lonely
I can be your one and only
Baby girl i love the way you give me give me
And you know the boy stay Jiggie jiggie
Anytime you feeling lonely
I can be your one and only
Baby girl i wanna give you anything you want
Baby girl you can call on me
Baby girl na love i go give you girl na you go tire
I fit like i want you love you more
I fit like i want to kiss you more
I fit like i want to touch you more
Baby girl say na you go tire for me
Baby girl say na you, you
Baby girl say na you, you
Power music go give you power
Any sound you know say na fire