Them plenty wey reach top
Way too many young jiggas, wey cast,
Make we drink water drop cup
We're nobody my nigga, we cast
So I'm in a thank you mood (This year)
You make the blessings (Reach here)
You do me good (This year)
If no be you how I go (Reach here)
I'm in a thank you mood (This year)
You make the blessings (Reach here)
You do me good (This year)
If no be you how I go (Reach here)
My song sounds better in a Bentley
But I get people wey tell me o
Why that last line no go sweet me?
Wey nobody been dey send me o
If e no be God, Oya tell me who
Wey dey try shoulder my matter
And cater, oya tell me who
Them plenty wey reach top
Way too many young jiggas, wey cast,
Make we drink water drop cup
We're nobody my nigga, we cast
So I'm in a thank you mood (This year)
You make the blessings (Reach here)
You do me good (This year)
If no be you how I go (Reach here)
I'm in a thank you mood (This year)
Omo you make the blessings (Reach here)
You do me good (This year)
If no be you how I go (Reach here)
Wetin you lack no reach wetin you get
No bucket list for who kick bucket, no dey forget
Nobody has it all but your happiness depends
On if you focus more on blessings or more on the regrets
So God forbid say I call any win small
The more I just dey elevate, the more my enemies fall
Thank God for times when effortlessly I stood tall
And for when instead of bridges my helpers been build walls
All the help I didn't get was what helped me the most
My best lessons na from wetin hurt me the most
I still bounce back to life from the times wey I ghost
Looking back from here be like na me God bless the most
So I'm in a thank you mood (This year)
You make the blessings (Reach here)
You do me good (This year)
If no be you how I go (Reach here)
I'm in a thank you mood (This year)
You make the blessings (Reach here)
You do me good (This year)
If no be you how I go (Reach here)