Me I like to shak ogogoro
O le pe mi anytime Omo kosishoro
She no Dey cover nose Omo yen ko ran coro
You can do anything o le fa gbo yo
You fit 2go anytime like you get data
So no Dey dull me when I pass the brown rizzla
O le ya tattoo like you're khalifa
Knack anybody die like panel beater
Na the truth I Dey yarn alomo bitters
No Dey send anything wey dem say about you
This na my gospel I give you like bible
Anything you do dem go give you title
See na your life my nigga you Dey entitled
Bami gbe hennessy meji bo ta kamakazi lo ni
Bami wo'moge meji to ta kamakazi lo ni
Lo ni lo ni on a kentro level
On a kentro level me I'm just a rebel
Me I'm not a devil I get wings like red bull
Fly I I you know I'm fly I I
Give you gbedu till you tire
Won ti moti yo won mo n'ile
Cement my place like I'm dangote
Before I leave omo e go tey
Won ti moti yo won mo n'ile
Cement my place like I'm dangote
Before I leave omo e go tey
Bami gbe hennessy meji bo ta kamakazi lo ni
Bami wo'moge meji to ta kamakazi lo ni
Lo ni lo ni on a kentro level
On a kentro level me I'm just a rebel
Me I'm not a devil I get wings like red bull
Fly I I you know I'm fly I I
Give you gbedu till you tire