LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ralia (feat. Specikinging)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Je m'appele Specikinging (WWW)
Spiritual vibez
If i come the place where you dey
Baby which kind play we go play
Like an erosion you flooding my brain
See I no like fish but I dey chao coté
Yeah Saccharomices
You dey blow my mind you na Isis
I go chop your cake lick your icing
Pelu fury o ma rope emi ni Tyson
Omo pelu light skin
Caramel topping baby you're the main thing
You burst up my brain
Burst up my yeah yeah
Ralia my sugar baby yah yah yah
Yodi ko ya photo baby yah yah yah
Ka jo ma se triller baby yah yah yah
E sweet me like sugar baby yah yah yah
C'mon tu t'appele awelewa
You got the sweet thing ti mo fe
Mi o mind tin ba ni cavity
If I no marry you see na big calamity shoye e
Would you like it ta ba se lomotif
Ninu airplane baby ninu ship
Whenever you're not there girl I miss you
You know I need you
Oya tell me something wey you know I'd do for you
You know say I go die for you
Egungun better be careful
Ralia my sugar baby yah yah yah
Yodi ko ya photo baby yah yah yah
Ka jo ma se triller baby yah yah yah
E sweet me like sugar baby yah yah yah
Mi o mind to ba mu mi lo ile si odo mummy
Ewo lo ma se iya awon omo mi
No be play play girl its not funny
Sun mo mi sun mo mi
I know your friends dey talk say I'm whining
But baby come down make u whine for me
Whine for me dance for me baby low for me
Oh uh uhhhh
Tell me what you wanting tell me what you want do
Toru ma mu ma tan mikano
After 9 months o
Ma gbe meji wole bi ighalo
Ralia my sugar baby yah yah yah
Yodi ko ya photo baby yah yah yah
Ka jo ma se triller baby yah yah yah
E sweet me like sugar baby yah yah yah
Clears throat
F to the R
Stupid

WRITERS

David Ikiedemhe, Oluwafeyisanumi Pritchard

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation