There is a reason why you have something inside your head called brain, use it
Its Khay the beat wizard. Plsoo
Na who dey pop for party, Na you
Na who no get property, Na you
After you gan gan, Na you
Na who dey give away, Na you
Receive Sense, Receive sense, Common sense, Common Sense
Receive Sense, Receive Sense, Common sense, Ahh see
Na who dey carry Olosho, Na you
Wey never chop belle full, Na you
One boxer twenty years, Na you ha
After you gan gan, Na you
Receive Sense, Receive sense, Common sense, Common Sense
Receive Sense, Receive Sense, Common sense, Common sense
I only roll with senators, Na you
Ehn Vacation in Dubai, Na you
With American accent no degree, Mad oh
After you gan gan, Na you
I don’t live fake life o, Na you
That’s why I’m still using Xmas o, Na you
But na who dey squat for Ikoyi, Na you
Dem suppose to tigbas tigbas gbas gbas gbos your face
Cos you dey craze, Nne you dey craze
Dem suppose to tigbas tigbas gbas gbas gbos your face
Cos you dey craze, Nne you dey craze, you dey craze ah
Na you, Na you, Na you, Na you
Receive Sense, Receive sense, Common sense, Common Sense
Receive Sense, Receive Sense, Common sense, Ah see
Ehn Single life gang, Na you
But you are the king of boys, Na you
She say my beauty is ever green, Na you
Hmm, after you gan gan, Na you, Ode
Superman for your area, Na you
Na you dey colonize all the kpekus, Na you
Chairman syphilis limited, Na you, Ode
After you gan gan, Na you
Ehn Chop life gang, Na you
Five (5) star hotel na my lungu, Na you
But your family dey kaku for one room, Na you
After you gan gan, Na you O
Oh lord bless my hustle, Na you
And you dey house dey dance shaku shaku, Na you
Say my God is a miracle worker o, Na you
Bros, give yourself brain
Them suppose to tigbas tigbas gbas gbas gbos your face
Cos you dey craze, I swear you dey craze
Dem suppose to tigbas tigbas gbas gbas gbos your face
Cos you dey craze, Nne you dey craze, you dey craze ah