my life will never be the same
baby no need to waste time
i go always get you for my mind
i don look for you e don tey
loving you no dey getti problem
no be say the fight e no dey
but when you hold me everything don end
never ever ever will i run away
i don look for you e don tey
loving you no dey getti problem