Anything you wan do just take your time baby
Oh baby mmmmhmm m mmm mmm
You wan be a millionaire by tomorrow oh oo oh
The suffer you you suffer before you go dey hammer
Put in work Charley please don't dull
Be yourself and don't fall
And don't fall for anything
So don't you worry just be hoping for the better days
Everybody wanna make am but it just be say
Omo pressure makes diamonds
Many people dem just dey fall
Sake off it be money wey dem no see before...
It be car you dey want make you no rush
If it be house you dey want make you no rush
If it be Gucci you dey want make you no rush
And everyting you dey want make you no rush oo
Wake up every morning and be thankful for life
No be everybody we dey wake and see the light
Money come and money goes (Money goes)
So many people out here losing souls
Everybody want lotta money to blow
The people wey get money tell me are they really happy or nah
All the pretty girls dem wan reach me I say nahh
Shout out my fans dem wey dey really show me love
They keep me going so I no go fit to give up
So if you you got a dream you know you gotta chase it
No pun intended you know say I ain't really gotta fake it
Me I really no dey follow
It be Gods plans me I go dey follow
Many people dem just dey fall
Sake off it be money wey dem no see before...
It be car you dey want make you no rush
If it be house you dey want make you no rush
If it be Gucci you dey want make you no rush
And everyting you dey want make you no rush oo
Anything wey you want I say Charley make you no rush
Anything wey you want I say Charley make you no rush
Anything wey you want I say Charley make you no rush
Anything wey you want I say Charley make you no rush