Shoutout to friends and my neighbors
Mo n tepa mo ṣẹ mi o le gbe bọn
Preciate the love and the favours
I'm hustling harder to be famous
Ali wan live the lifestyle
If you wan live this lifestyle, you must hustle everyday
No dey form say you too sabi
Gbogbo time to n fin mu garri
No dey form say you too sabi
Ranti time to n fin mu garri
Ali ko mo we (e ma mo we)
Ali wan live the lifestyle
If you wan live this lifestyle, you must hustle everyday
Mo ka ni ke teti lẹ kegbo story Ali
Won ran lọ school ko le di marine
Na US Army bobo dey bomb with him Lappy
The only wey thing wey hin lack na seriousness
Òótọ́ ni mo n so ko mà sirobe
Lá là lẹ, lo ma n bomb bi o si yan bẹ
No helper to help his Mysteriousness
Ah, brotherly you dey threaten me ?
If you like go poor na ur destiny
Any Gold Adekunle touch ma jẹ Simi
Ali wan live the lifestyle
If you wan live this lifestyle, you must hustle everyday
Ali wan live the lifestyle
If you wan live this lifestyle, you must hustle everyday
Written By: Bello Oluwatosin Samuel