Sing and make music in your heart to the lord
And let the word of Christ Dwell in you Richly
As you preach and counsel one another
With all wisdom and as you sing Psalms, Hymns and Spiritual songs
With gratitude in your heart to GOD
Don't be misled by the Riches
This no be time to dey gbese
Oti pe t'omo pe mi ti ji oh
Mo n fe se sha kiri l'express
Make I dey use my sense and energy
Make bad belle no spoil my strategy
Finally, finally Omo'pe grow bigger
Olorun lo fi wa, jinki wa
Finally, finally Omo'pe don dey prosper
Won le le le le, won o ba
Stay so sharp like Barb Wire
But I stay dangerous, bi ti DonDada
I dey deliver steady, bi ti Gokada
Baba mi loke, you see all my faults
K'eledumare jo gbadura mi o
Kin le ra Bentley gan fun Mama mi o
Ko de ni bad tin ba gba Grammy oh
E go big disgrace if my grace story no bang for una speakers
Ghetto Boys don assemble say make I be the speaker
The fire wey I dey jump pass powered by 5000 litres
But thugs no dey cry so na the microphone I dey tell my loseguard
Daily maneuver through this trials
But like jamb exam sometimes
Life's so hard to piece like scrabbles up but easy for God to solve
It is written yo, if u wondering how I manage to stay ashore
As long as I'm keeping it a hundred with the grind
My hope of getting rich is rest assured
Pray for big digits, man's dream is no midget
And the grind is all in it
Used to hate solving math figures
Now I'm hourly chasing mad figures
If u wanna know the tales of real Ghetto Boys