LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Give Thanks

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Nelop Tunez, Yuh!
…
Any situation kin má rí jẹ
Nothing wey you do wey you go please them
Cause, many people dem wan know your weakness gan ni oh
Padi sha dey give thanks gan ni oh
Bi ọtà ṣè fẹ, kó mà ṣè rìbẹ
Na only your success fit convince them
Cause many good and they wicked gan ni oh
Padi sha dey give thanks gan oh
(ehh)
Life no easy, but I survive
Through the storms, I still dey alive
Every blessing dey come for my side
Na Jehovah dey make me dey rise
Life no easy, but I survive
Through the storms, I still dey alive
Every blessing dey come for my side
Na Jehovah dey make me dey rise
Any situation kin má rí jẹ
Nothing wey you do wey you go please them
Cause many people dem wan know your weakness gan ni oh
Padi sha dey give thanks gan ni oh
Bi ọtà ṣè fẹ, kó mà ṣè rìbẹ
Na only your success fit convince them
Cause many good and they wicked gan ni oh
Padi sha dey give thanks gan oh
(Ah)
Ẹ dẹ mọ pé mò tùn bad
P'ọrọ ówò, mi ó dẹ tùn lack
Ọrọ mì tè gbé sóri yẹn, ẹ gbé sóri bì durag
Whether na Opay or Kuda
Ẹ dẹ lè Bella bi Shmurda
Legend like Wale Ayuba
Maybe na why me i too bad
Wọn sọpé kin lọ give up
P'ọnà mì o ṣorín HipHop
Shebi insta we dey freestyle, kótò d'óri Tiktok
Mò stubborn gán, mó Giran
Giran mi o ni ran kinran
Áiyè yi dàbi ping pong
Inside the light me i see more
Them say razz and we local
I'm gonna put in my vocal
As long I'm sipping my coda
They gonna think I'm a joker
Ma lo gbe mi lo so far
Mo de ma blow seh ni No cap
I go give you music
Wey go make your headi dey go gbas
Any situation kin má rí jẹ
Nothing wey you do wey you go please them
Cause many people dem wan know your weakness gan ni oh
Padi sha dey give thanks gan ni oh
Bi ọtà ṣè fẹ, kó mà ṣè rìbẹ
Na only your success fit convince them
Cause many good and they wicked gan ni oh
Padi sha dey give thanks gan oh
…
Written By: Bello Oluwatosin Samuel (Psalm Bee)

WRITERS

Oluwatosin Bello

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation